Yh yh yh Baby come down we for run town Boiling sun up to sun down M'awuraba eii you need your own crown You my queen the way you hold me down Come down your love dey kum me Make we show am sey we confirm Promise am sey make we confirm Want to man see us confirm When i hold that kudi for my hand Anywhere you want we go dey stand From Ghana then Dubai to London Your feet go never dey touch ground Well you go never see any disgrace Me i go correct your mistakes This be financial song So so the money go come if you touchdown Eii see i go give you my love if you never dey complain Eii i dey like the position that man dey for maintain eii You for know me by now you know sey man no dey play eii See your wish be my command What you want you for say Call me bonanza Baby abi your financier Where's your confidence? (Ooh) What you want i go keep earnest Finesse for you eii Call me bonanza Baby abi your sponsor Baby do the best (yeah) Leave it to me i go do the rest sponsor eii Yh i say mane me mane me (sponsor) I go send things over send things over (sponsor) Ose m'afe wo do nti Kyerɛ me nea wopɛ yh na mɛyɛ ama wo Mese wo se mu gyerɛ no Ekɛko yi ba womie mi all a smile Minsumi minsumi alert oo Ɛkɛ noko mba make alert oo Kɛ plane fi ke kraa ekɛ banyɛ Ekɛ bakoko ekɛ bakoko Minsumi minsumi alert oo Ekɛ December make alert oo Kɛ plane fi ke kraa ekɛ banyɛ Ekɛ bakoko ekɛ bakoko See you never told me about your new hair What's the baddest in the city when you flew here? Say you wanna pay a jimmies for the new year So i got to get us like 50 with the boy that got the blue hair Grind through the city and drop top We began lately and don't stop When you are with other women you got me top top And she know sey all these other niggas knockoff Call me bonanza Baby abi your financier Call me bonanza Baby abi your sponsor Call me bonanza Baby abi your financier Where's your confidence? What you want i go keep earnest Finesse for you eii Call me bonanza Baby abi your sponsor Baby do the best yeah Leave it to me i go do the rest sponsor eii Yh i say mane me mane me I go send things over send things over Ose m'afe wo do nti Kyerɛ me nea wopɛ yh na mɛyɛ ama wo Mese wo se mu gyerɛ no Ekɛko yi ba womie mi all a smile