Kishore Kumar Hits

K3ndrick - For my good (Intro) şarkı sözleri

Sanatçı: K3ndrick

albüm: With The 3


Ooh

People, dey hurry, hurry
To make the money, money and shine
And in the course of the journey
Some of them did some things that are not really fine
Jehovah, bless me, bless me
Don't let my friends oppress me, na their line
You know say na the things wey you talk with your
Mouth na him your life go design
Well, I choose to say
All things are working for my good
No be say I no know wetin I dey talk
No be by my power o or by my luck
I choose to say everything is working for me
My father takes me personal, yeah
And that's why he no go ever fail me, no
(Oh, oh, oh)
Carry that cross just for me
Everything he do na for me
I no fit shout
And I no fit close my mouth
Say na me be him personal person
Shower me with blessing
Carry my matter for head o
See I no fit fail it's too late, too late, too late, too late
True life is not in things
Are you hearing me?
True life is not in things
And it's not in being famous
The world may applaud you
When you do what they like
But you do something they do not approve of
They'll hate you for it
Look at Jesus, he never sought to please men
But he's still the greatest man
That ever came to this planet
Does Jesus inspire you?
Does Jesus inspire you?

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar