Kishore Kumar Hits

Prinx Emmanuel - Street prayer şarkı sözleri

Sanatçı: Prinx Emmanuel

albüm: Street prayer


I'm Brynykole just in case you dont know
Ye ye
Oh lord I Dey beg o
Time don reach for your boys to collect o
I say eh no go bad if I get e my Benz o
Carry mama Comot from the ghetto
Nah beg I Dey beg o o
Shine your light
Shine yo touch on me
Shower your blessings make it fall on me
Lord I no fit know you then still Dey fine client to collect
Baba share me hotspot I need to connect
With hard currency for my wallet
I no need fat make the fat Dey my pocket
Make all the poverty for my life kicky bucket
No be say I stubborn nah money Dey make my head correct
Lord
I need new new friends like the Lamborghini Ferrari rolls Royce and the Benz
You know the rest man gat hustle no need to the rest
Money be the main weapon no be big muscle
Anytime wey you hear say we chop nah money no be say we chop knuckle
Oh lord I Dey beg o
Time don reach for your boys to collect o
I say eh no go bad if I getti my Benz o
Carry mama Comot from the ghetto
Nah beg I Dey beg o o
Shine your light
Shine your touch on me
Shower your blessings make it fall on me
Lord bless the works of my hands make I no go message for who I for show love
O lord wire me the kind of alert wey go shake my phone
With the kind vibration wey fit brake my bone
Jah bless us with more money and cars
Keep us far from those Monicas
Where dey come for our lifes eh
O Lord We dey pray we dey fast ehh
And we dey pray make the compass no cast eh
As you dey take me high make I no go kprass eh
Sey I get E for class no mean say I no fit drive E class
Now Im busting your speakers
Oh lord I Dey beg o
Time don reach for your boys to collect o
I say eh no go bad if I get e my Benz o
Carry mama Comot from the ghetto
Nah beg I Dey beg o o
Shine your light
Shine yo touch on me
Shower your blessings make it fall on me
Shine your light
Shine yo touch on me
Shower your blessings make it fall on me

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar