Kishore Kumar Hits

Prinx Emmanuel - Amarachi şarkı sözleri

Sanatçı: Prinx Emmanuel

albüm: Amarachi


Elelel le le
Commot Body
Prinx Emmanuel
Brother nwachukwu abeg don't be sleeping on a bicycle
Yeah
Amarachi, Amarachi, Amarachi
Na hin dey run am for me
Amarachi, Amarachi, Amarachi
Na hin dey run am for me
Amara Chukwu ka, Amara Chukwu ka,
Amara Chukwu ka
Amarachi Na in dey carry me go
E dey carry me go
I no dey waka solo
Ugozi chukwu dey follow follow
Now my life dey shine like a moro moro
Before, before, na for Gutter gutter
Now, I'm very very important
So Important
I no got fit ever hungry for this life again
Because Amara get restaurant
Amara get restaurant
Odi na aka, I no fit run into sapa
How I wan start counting the blessing
Na the only thing wey I dey suffer
Suffer
I get
Because Amara dey carry my set
Okay
When I dey talk about Amara
I no mean that girl wey dey sell for supermarket
Say what do you mean
Amarachi, Amarachi, Amarachi
Na hin dey run am for me
Amara Chukwu ka, Amara Chukwu ka,
Amara Chukwu ka
Amarachi, Amarachi, Amarachi
Amarachi, Amarachi, Amarachi
Ele le le
Gege
Amarachi

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar