Cheeeeee yo yo yo yo yo yo And I'm here with my bro O you can do the jig jigi Oshey You know what it is You already know who it is you know Emini Jigi boy boy boy Dotun Oba Reengy You understand (lesgooo) Hahahah aye, well I got them, wahala Yea aye aye (cheeee) E be only you wey I go follow Shey na you know tomorrow 'row Every other way is a no no (Only you) E be only you wey I go follow (follow) Shey na you know tomorrow 'row (row row) Every other way is a no no Baba for this gospel I dey go the mile (aye) Mehn it's Jesus or it's nothing yo you know the vibe (aye) Negotiate? Case dismissed, oya close the file I'm coming in heavy Tell the devil say I no dey smile (Who you dey shine teeth for) Oyi na for this hill I go live my life o God forbid I remain silent, I don pick my mic o I go loud till I die say na you be life o Like o, despise o, e no change my drive o Dem dey follow who know road I dey follow who be road (hehe) Difference dey check my drive All my sorrow no dey load (at all) And if you check their motto Their Idolo no dey show (wooooo) All na audio Eyes steady fixed on the goal (chee) I no dey fold o (chee) E be only you wey I go follow Shey na you know tomorrow 'row Every other way is a no no (Only you) E be only you wey I go follow (follow) Shey na you know tomorrow 'row (row row) Every other way is a no no Jigi boy boy boy I no dey hear word (hear word) Ka bibeli yara fun error (error) Offline on em but I'm here Lord (here Lord) Speak to my heart make I hear word Na You I want to hear Lord We ain't selling nothing here, there's nothing here to buy Sold to the lord, soul sold out to Christ Me I no Dey worry, tomorrow go organize Idan wanle fun anybody tiwon bafe lo loma price Emi obawon shey guess work, tinini tanana I'm on frequency heaven, Oshana Pranana Oluwa gbemi debe, ogbemi ja nana Lawa se'n teshu mole, Lori won galala Lori won galala E be only you wey I go follow (Shey oma tele Oluwa) Shey na you know tomorrow 'row (Shey oma tele mi lo) Every other way is a no no (Shey oma sope rara) Rarararara (Only you) E be only you wey I go follow (Shey oma tele Oluwa) Shey na you know tomorrow 'row (Shey oma tele mi lo) Every other way is a no no (Shey oma sope rara)