You're welcome to the world of Virusky Eheh Ɛhɛn!! Yaay! Oh Lord of Mercy Oh yeah yeah It's MOG baby If you dey love me let me know Eheh, Baby no fail me oo Bogye sumɔ nɔlokpɛ Baby no make me go, my love my love I no want break heart o, I never wanna see you go down My baby wake up oo Sumɔ mɔ me, baby sumɔ mɔ me Me I no ready for break up oo My First and my last, I no go make late for this school bus oo Baby yay baby yay this character I no fit handle o Baby yay my baby yay this character I no fit handle o Baby yay baby yay this character I no fit handle o (And they call me Eugene) Baby yay my baby yay this character I no fit handle o Oh yeah yeah Girl I want make we come close to me like if I end e daughter Cause we bring seduction bad man me a offer Lay them down in alphabetical order Cause to the army in the mansion of shatta Baby oh no one man's meat is another man's poison You dey kill me girl go slow Buh whine am well ebi one time girl you dey strike well like agogo Buh why you dey do me so so Eheh... Pah Pah Pah Pah Pah Pah Pah Pah Baby yay baby yay this character I no fit handle o Baby yay my baby yay this character I no fit handle o Baby yay baby yay this character I no fit handle o (Oh lorda mercy) Baby yay my baby yay this character I no fit handle o If eno be money me I no dey want hear Girl now you make me change my world Baby Girl I no dey want see you shed tears Only you know say you dey break my heart I dey beg you oo I dey carry go to you mama (Mama) And I go sing hallelujah (Hallelujah) See I go love you girl to the end of time my girl I no go fit o I dey carry go to you mama (Mama) And I go sing hallelujah (Hallelujah) See I go love you girl to the end of time my girl (My bae) Baby yay baby yay this character I no fit handle o Baby yay my baby yay this character I no fit handle o (My baby oo. Oohh) Baby yay baby yay this character I no fit handle o My Baby (my baby o) yay my baby yay this character I no fit handle o (I dey beg you oo) Oh lorda Mercy Anoda vibe It's MOG baby (DJ Vyrusky) Ɛnyɛ wodɛ sɔɔ ×4