I dey feel different today Oh yea yea Oh no Them talk say time no Dey wait for no one (Yea) Baby I am ready to stop this time (Yea) I think I don Dey loss my mind My friends talk say you go be the death of me Cause them never see me like this before I Dey sick you are my drugstore Mi o Le Shalaye Say your beauty kolafiwe (Yea) What I am just trying to say Is Is You dey take my breath away You dey make me dey feel The things I have never felt before I am just trying to let you know I Dey lose and I no fit keep scores (Yea) Wetin I fit do Wetin I fit do yea yea yea If e no be you If e no be you I no want o Wetin I fit do Wetin I fit do yea yea yea If e no be you If e no be you I no want o London bridge is falling down Can you even hear the sound The sound and the voices wey Dey inside my head And every time I try to talk Every time I try to talk I dey get I dey get I dey get shortness of breath Mi o Le Shalaye Say your beauty kolafiwe (Yea) What I am just trying to say Is Is You dey take my breath away yea You dey make me dey feel The things I have never felt before I am just trying to let you know I Dey lose and I no fit keep scores (Yea) You don't even know What you do to me This very feeling Mi o le Shalaye o You don't even notice How you make me feel This very feeling goes skin deep Cause Mi o Le Shalaye Say your beauty kolafiwe (Yea) What I am just trying to say Is Is You dey take my breath away yea You dey make me dey feel The things I have never felt before I am just trying to let you know I Dey lose and I no fit keep scores (Yea) Mi o Le Shalaye Say your beauty kolafiwe (Yea) What I am just trying to say Is Is You dey take my breath away yea You dey make me dey feel The things I have never felt before I am just trying to let you know I Dey lose and I no fit keep scores (Yea) Wetin I fit do Wetin I fit do yea yea yea If e no be you If e no be you yea