Yeah Guess Who It Is Okey Sokay Yeah Sinful man loving me jejeli Blessings on blessings Dey fall me Loving Me o Loving Me o Like the way sin love anomalies See The Way You Dey Love Me Jejeli See The Way You Dey Bless Me Jejeli See The Things You Dey Do Me Jejeli oo Everything You Dey Do Me Jejeli Jeje Jejeli o jeje Yeah Sinful man loving me jejeli Blessings on blessings Dey fall me Loving Me o Loving Me o Like the way sin love anomalies Speaking In tongues ooo Sontededa Nyame mu y3 d3 ooo Wei na wontebeda Wonte be dA Ongyae wakyiri da Bra ne ky3n o na ob3 gye wonkwa Wei nti na y3 ka s3 nyame ne odo Ask and receive, knock and open doors Said that he loved us, with no other clause With No other clause Yes, Cus I no Dey barb See the loving loving things Wey you show me I just no dey barb See the blessings Wey Dey fall on me Lord Jeje Jejeli o jeje Loving Loving me properly Spiritual connection portally Wetin be poverty Wetin be frustration When God be my property Guiding me Everyday Forgiving Mandem nothing dey Hiding me Safer place Protecting ur boy from all disgrace I walk thru the valley of the shadow of death alive cus ur boy pass anfield A thousand on left, ten thousand on right but still we Dey pass through midfield Sucketi sucketi Spiritually Wired The love u show me de3 Positive positive I go do everything make I Dey your side trust me Chukwuoma mę Chukwuoma mę Óluoma gi jurum Anya Chukwuoma mę Chukwuoma mę Ihunanya gi na som uso Chukwuoma mę Chukwuoma mę Chukwuoma mę Jehovah mę Ome ihie oma Ome ihie uku Ome ihie uku You're so amazing Amazing grace Amazing life you gave me You're so assuring Assuring love In you my life secured You're so amazing In you I live, I move and have my being You're so amazing You amaze me I love the way you love me Jejeli Jeje Jejeli o jeje