Kishore Kumar Hits

Ladé - Situationship şarkı sözleri

Sanatçı: Ladé

albüm: Omolade (The EP)


(Eh)
(Eh)
Oh-oh-oh-oh-oh (hey)
(Eh)
Yeh-yeh (eh)
(Eh)
(Eh)
(Eh)
(Eh)
I tell you say I love you, make you tell me back o
You want come, dey use me, dey play (eh)
If you no love me, make you let me know
Me no really get time to waste o
Ojo
Sometimes you go do wetin go make me kolo (kolo)
Got me out of my mind, got me screaming no-no (no-no)
Later you go say you no dey feel me koda o (koda o)
(Eh)
My baby, no-no (no-no)
Me no really care whether you getting moto (moto)
Or whether you wear one jean, one polo (polo)
Only you I want, say na you I follow o (follow o)
(No, no, no)
I dey for you if you dey for me
We gats define this relationship
Me no want situationship o
(No, no, no)
I dey for you if you dey for me
We gats define this relationship
Me no want situationship o ay ay ah
I can't deny you make me happy
In fact, I swear I love you badly
But I gats to know the place I'm standing o
Oh, no-no
'Cause other babes, dem don dey show
If I'm the one, baby, I gats to know
Wetin dey sup
Make you no dey whine me o
(Ojo)
Ojo
Sometimes you go do wetin go make me kolo (kolo)
Got me out of my mind got me screaming no-no (no-no)
Later you go say you no dey feel me koda o (koda o)
My baby, no-no (no-no)
Me no really care whether you getting moto (moto)
Or whether you wear one jean, one polo (polo)
Only you I want, say na you I follow o
(No, no, no)
I dey for you if you dey for me
We gats define this relationship
Me no want situationship o
(No, no, no)
I dey for you if you dey for me
We gats define this relationship
Me no want situationship o

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar