Shout out to my niggas wey dey work o And to the girls wey no dey sleep o Dem say ashawo no be work o She tell dem say a sister needs to chop o She say if I give you my aza Se you go fit to do me the transfer But if e no be so, no dey talk o You no get any right to tell me shit 'Cause money make, money make shade runaway Follow Boniface, Boniface, I swear, hustle o 'Cause if money dey, money dey Nobody go dey take you play Because of money eh, money eh, my guy Hustle o, hustle o Hustle o, hustle o ♪ Shout out to my people we dey hammer But if dem call your phone, you no dey answer We say make dem show us the way, eh A year later we still dey wait o But if poor man start to wire Dem go talku, talku, put mouth for your matter But if e no be so, no dey talk o You no get any right to tell me shit 'Cause money make, money make shade runaway Follow Boniface, Boniface, I swear, hustle o 'Cause if money dey, money dey Nobody go dey take you play Because of money eh, money eh, my guy Hustle o, hustle o Hustle o Hustle o, hustle o