First of August na the date o Na so me and ma friends Sit down we relate o Say make we gather people come jubilate o Cos na my success i dey try celebrate o You see You cant afford to come late Cos my gate go dey close like eight o And if you come so quick Girls dem yapa you can start to relate o And if you wan to chocolate o Holy and drink already don circulate o But if you feel intoxicate o Sit down in a place and start to dey meditate Meanwhile Nobody fighting in this place o Cos if you do you go enter police case o All my guys don shack i can start to dictate If you love yourself, give yourself brainy straight o Holy go dey flow like fire Shayo go dey flow like water Anything you want make una order Cos i gat everything to make u surrender U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo This party no be joke o All the place just dey full of smoke o All the boys wey dey down don dey toast o Even all the girl don eyeballs don compose o Bend your waist and take it slow o Dance to the beat as bigiano dey flow This na my time make i spend my dough Even if i like i go smoke igbo o U never hear this on your radio Mtvbase go love to play all of my video Alaba go sell i go carry all my money go Ghana must go meje must full of owo University dem dey shout bigiano Polytechnics don dey hala bigiano London people don dey find bigiano Ameriacan, jamaica lo Holy go dey flow like fire Shayo go dey flow like water Anything you want make una order Cos i gat everything to make u surrender U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo This party no be joke o Wound ya, kill ya by yourself Wound ya, kill ya by yourself Wound ya, kill ya by yourself U no go fit invite una come my party Make una no shayo Shayo don dey holo Everybody dey kolo All of una must shayo