Blvackaheep for life, BIvcksheep forever, izgaaju till we kleme Antiworld gangsters, GE records Odumodublvck Fire in my kondo Django ♪ Native There is fire in her kondo (kondo) Shayo Dey my home zone (home zone) Her Bobby Dey my goal post My money dance azonto ('zonto) Kamakazi kentro (kentro) Fire ODUMODU dem go turn up and go (hmm) Pop some champo (hmm) Ikebe supper Na where I die I be like Django (Django) Lover boy no control (kentro) Lover boy no con Anything anything fit sup tonight Gimme champagne make I pop tonight You know say me I no dey compromise If you come tonight, (you go cum tonight) Wa jo, wa jo, ka ma ba'selo Dangerous, I'm a bachelor As she wine pon me, all the girls jealous (Komolop cholop) Just grind me slow I'll do anything you want me to If I leave you, make you find me go I can do this many times with you Ekelebe Stunner Ekele Make she no go enter inside my carban Odumodu fire Be like jagabans Philomena can I be your padi man Make I pattern Okrika For the parole and E get the melody wey I been dey forget Make I sing am for the shawty Fire peck her neck MODU touch my breast She gimme consent (yes) I go dey content I cannot bragado Her pressure put me on the bench 6:30 all the girls wan flex Weekend trips on the london jet Recently I just need my peace I'm on DnD so no calls, just text You and I We dey together like suit and tie We go together like juice on ice I no go mind if you move tonight ♪ So just grind me slow I'll do anything you want me to If I leave you, make you find me go I can do this many times with you Make I feel among Make I feel amongt My shawty tell me what you want Louis V and Prada Puma you can have it all Akpuruka Flenjo Serve you like a god Akpuruka Flenjo Serve you like a god Money dey my kolo Your Kele my Bando Sipping on my Shayo She don roll my Igbo She no smoke your kolo Odumodu come close So just grind me slow I'll do anything you want me to If I leave vou, make you find me go I can do this many times with you Can I whine Can I dine Can I whine Can I dine Can I dine Make she no go enter inside my carban