Kishore Kumar Hits

AfroSelecta-BBK - SHALAYE (Double Trouble) şarkı sözleri

Sanatçı: AfroSelecta-BBK

albüm: DRILLER & VANILLA (PÅR† II)


(AfroSelecta)
Hmm, everything na double double
That's me and bro' it's double trouble
Say who be that man wey dey fumble
Pull up with B's you best be humble
Mans been doing up drills on a low
Ma's been clueless and pa' don't know
Hmm, say if bro' ride out with bro'
Then it's opps in rizz the and we billing up smoke
Bang these drums leave my man there shook
Paint the boy there red when I ride in his hood
They wan say that the man dem sober
Opp pack here might change the mood
Since a YG man don understood
Wetin good my gander fit bad for your goose
Say ya boy don't really come close
Can't match this steeze on his best day still
Big fargo won le farawe
I no come here to dey shalaye
We no be padi o alaye
Me I dey my dey, I dey trabaye
If you wan check scores we no be mate
Me I stand fit since back in day
Hmm, better stack up make them no go loseguard
'Cause hmm, olowo lo laye
Hmm say olowo lo laye
Man don't stack P's he don't get a say
Packs moving like 'migo make it go that way
Kilo kan fargo and dorime
If you wamba you fit get but like jay
No cap all your man no fit run my race
No fit ID fargo they can't get a trace
Try follow my steps likkle boy misplace
Big man hmm, sum' like big disgrace
Big chat in back, likkle talk in face
Them man said I move slow but I move at pace
Now a man don took off bro', know your place
Eja nla, big shark on a different wave
Might jeet that one for a different babe
Them man try copy can't move the same
One big fargo dollar sign in the name
Make the man say my name, say my name
Big fargo won le farawe
I no come here to dey shalaye
We no be padi o alaye
Me I dey my dey I dey trabaye
If you wan check scores we no be mate
Me I stand fit since back in day
Hmm, better stack up make them no go lose guard
'Cause hmm, olowo lo laye

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar