Kishore Kumar Hits

Ajebo Hustlers - Barawo - Remix şarkı sözleri

Sanatçı: Ajebo Hustlers

albüm: Barawo (Remix)


Yo lo-lo-lo-lo
Bad, Baddest
Oh no-no-no-no
Oh no-no-no-no, yeah
Oh no-no-no-no
Shekpe
I don tire to complain
All of the matter and palava wey don jaburata
Mara-ra-ba, Alaba down to Costain, ah
Omo the people don tire
Their strength e quench patapa
Wan' know the day now
When the situation go change oh
Wan' know the day now
When people go stop to hate oh
Wan' know the day now (ahh)
When people go start to use their brain oh
Wan' know the day now
When dey go stop use us play oh yeah
Dem been para oh (ge-ge-ge)
Angry mob dem kill barawo
Back in Aba
Burn e the body, dem do am like nama oh
Dem konk him ogor oh (ahh)
Wipe am two by two, hin jaapa oh
Fall for gutter oh (ahh)
Olopa don show, everybody don kawa oh
Call him mama
Olopa don show, everybody don jaapa oh (yeah)

This country na wa (yo lo-lo-lo-lo)
This country na wa (ye le-le-le-le-le-le)
This country na wa (yo lo-lo-lo-lo)
This country na wa (ye le-le-le-le-le-le)
Baddest
Chai governor, pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor
Kpos
The masses they para 'cause raba no dey
Every second, na hour brozay
Politicians dey loot us
Olopa dey shoot us
Abobi try hook us, say "yawa mogbe"
Ah, e dey weigh me sometime
Say brother turn against his brother for life
Say mother turn against her daughter, but why?
I say I no hear you, you tell me "kpor why?"
Eight years ago
My man Chine dem kpef am
He say who say dem know, say Aboy dem lef am
Them no gree shef am
Fuel dey scarce, fuel dey scarce
Dem set my boys on fire and nobody gree quench am
Dem been para oh (ge-ge-ge)
Angry mob dem kill barawo
Back in Aba
Burn e the body, dem do am like nama oh
Dem konk him ogor oh (ahh)
Wipe am two by two, hin jaapa oh
Fall for gutter oh (ahh)
Olopa don show, everybody don kawa oh
Call him mama
Olopa don show, everybody don jaapa oh (jaapa oh)
Yayy
This country na wa (yo lo-lo-lo-lo)

This country na wa (ye le-le-le-le-le-le)
This country na wa (yo lo-lo-lo-lo)
This country na wa (ye le-le-le-le-le-le)
Chai governor, pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor, pkaniti niti dormornor
Don't know
Make way, bad boys comin' through
Ajebo Hustlers
Kpos lifestyle
Baddest
It's STG
Partyy

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar