Wooooah Naija girls dem bad Hausa girls dem bad Edo girls dem bad All the whole tribe dem bad Yoruba girls na danger zone Yoruba girls na danger zone Shade na pretty girl. shade na greedy girl She no want do me well. she no want do me well oh Shade na pretty girl. shade na greedy girl She no want do me well. she no want do me well oh Ti le Swear down u dey burst my head Burst my head Got me like ye eh eh Eh eeeeh I just want be with you... simple See as u fresh like 2... people What is your problem gon What is your problem sef U want to cut my neck Be like u like respect Anyway sha na u finally ah Naija girls dem bad Hausa girls dem bad Edo girls dem bad All the whole tribe dem bad Yoruba girls na danger zone Yoruba girls na danger zone Shade na pretty girl. shade na greedy girl She no want do me well. she no want do me well oh Shade na pretty girl. shade na greedy girl She no want do me well. she no want do me well oh Girl u got the body of a godess and your attitude cool i go balance am Anytime u call me ill be there to give u real good love no be kpalasa Anybody want dey give u trouble i go dial am slap until him answer Me no be the kind guy wey go make your tear drop down i go be your bouncer Naija girls dem bad Naija girls dem baaaad Yoruba girls na danger zone Yoruba girls na danger zone Shade na pretty girl. shade na greedy girl She no want do me well. she no want do me well oh Shade na pretty girl. shade na greedy girl She no want do me well. she no want do me well oh Baby can i be the one for you Coz you make me feel a way about you Baby can i hold your hand Won't u tell me say u want it why won't you? But shalewa tell me hello She no want do me well oh She leave her boy for inside well oh She no want take am mello Shes everywhere u go like yello And she don knack all my friends ooh ooh Sayyy This girl na danger zone