Kishore Kumar Hits

Reeplay - Booze şarkı sözleri

Sanatçı: Reeplay

albüm: Booze


Charley e be groove
We Dey groove
Charley e be groove
We Dey groove
E be booze we dey booze
Charley e be cruise
We Dey cruise
Charley e be groove
We Dey groove
E be groove we dey
Charley e be groove
We Dey groove
Charley e be groove
We dey groove
E be booze we Dey booze
Looking for the girls wey dey loose
Charley e be booze we dey booze
E be cruise we dey cruise
Aaaaah!
Shey na groove we dey groove
Eeeh!
Shey na cruise we dey cruise
Ashawo dem many
For the mansion
Enjoyment boy be my caption
Many gyal dem dem dey
I got options
Highest bidder
Barzaar for the pum pum
Omo the shayo wicked
What i make in a week
Spend it on weekend
Booze sipping
Night whoring
Till morning
Hangover
Call a bitch over
It's not over
Till I done over
Charley e be groove
We Dey groove
Charley e be groove
We Dey groove
E be booze we dey booze
Charley e be cruise
We Dey cruise
Charley e be groove
We Dey groove
E be groove we dey
Charley e be groove
We Dey groove
Charley e be groove
We dey groove
E be booze we Dey booze
Looking for the girls wey dey loose
Charley e be booze we dey booze
E be cruise we dey cruise
Aaaaah!
Shey na groove we dey groove
Eeeh!
Shey na cruise we dey cruise
Charley we Dey sempe for here
We Dey Marama Mariana
Come go carry belle
Tomorrow carry belle
Who God bless no man
Go fit to curse oh
Olohun ma jejeje jejeje
I take life jejeje jejeje
So Pass me the hennene ne ne ne
Make man nor nor nor nor for here
Up to something
Dem no fit to tell me nothing
Don't go funny
Make your name no turn sorry
Charley na the push we dey push
If you do anyhow
We go push you for bush
Charley see na groove we dey groove
Omo cross never crash oh
Na brew him Dey brew
Charley e be groove
We Dey groove
Charley e be groove
We Dey groove
E be booze we dey booze
Charley e be cruise
We Dey cruise
Charley e be groove
We Dey groove
E be groove we dey
Charley e be groove
We Dey groove
Charley e be groove
We dey groove
E be booze we Dey booze
Looking for the girls wey dey loose
Charley e be booze we dey booze
E be cruise we dey cruise
Aaaaah!
Shey na groove we dey groove
Eeeh!
Shey na cruise we dey cruise

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

R18

2022 · mini albüm

Benzer Sanatçılar