(2T upon the beat) I'm a hustler I dey work, I dey pray Mio sheree, hustler get pay day oh (pay day oh) Omo'ba, work for the dough No dey dull, make you hustle You know say na one day oh (one day oh) One transaction pere oh (pere oh) Eje k'owo mi pe oh (pe oh) No dey ko Iyan mi kere oh (kere oh) Nigga no time for play-play Because people mad oh Dem go do you bad oh Dem go kill your vibe oh You go shout "why?" oh Because people mad oh (mad oh) Dem go do you bad oh (bad oh) Dem go kill your vibe oh (vibe oh) You go shout "why?" oh Some people dey wey be say dem no dey send at all, send at all Some people dey wey be say dem no dey care at all Malo wo'ju Uche won Omo oro mi, malo foh Iwo shati kala tan, kala tan Kala tan, kala tan, kala oh Ile aye, fun'gba diee ni oh Omo ara'ye, e she'ree oh Because people mad oh Dem go do you bad oh Dem go kill your vibe oh You go shout "why?" oh Because people mad oh (mad oh) Dem go do you bad oh (bad oh) Dem go kill your vibe oh (vibe oh) You go shout "why?" oh Shey you be friend? Shey you be friend or foe? Shey you be real friend or fake friend? Tell me, which one you belong to? Ile aye, fun'gba diee ni oh Omo ara'ye, e she'ree oh I'm a hustler I dey work, I dey pray Mio sheree, hustler get pay day oh (pay day oh) Omo'ba, work for the dough No dey dull, make you hustle You know say na one day oh (one day oh) One transaction pere oh (pere oh) Eje k'owo mi pe oh (pe oh) No dey ko Iyan mi kere oh (kere oh) Nigga no time for play-play Because people mad oh Dem go do you bad oh Dem go kill your vibe oh You go shout "why?" oh Because people mad oh (mad oh) Dem go do you bad oh (bad oh) Dem go kill your vibe oh (vibe oh) You go shout "why?" oh Because people mad oh Dem go do you bad oh Dem go kill your vibe oh You go shout "why?" oh Because people mad oh (mad oh) Dem go do you bad oh (bad oh) Dem go kill your vibe oh (vibe oh) You go shout "why?" oh ♪ (2T on the Mix)