Kishore Kumar Hits

Blackmagic - Pass You By (feat. Oritse Femi) şarkı sözleri

Sanatçı: Blackmagic

albüm: Blackmagic (Version 2.0)


Baba God Blessing no go
Pass you by,
Him go bless you so Tey dem
Go ask you why
And the bad belle people
Dem go pass you by
Cos baba God no go let you
Die noo ooh
He will let you fly
Over the obstacles you dey
Face sometimes
You just have to try
Make baba God blessing no
Go pass you
Oun alabaromi
That time wey owu dey blow
Me yo oo
I dey always call on him
That's why he wouldnt let
Me die yee e e
Blackmagic the dream made ikon
Believe
Me sef come believe, i brought on isi
Either way we win whether or not it's
With me
Started off with cash 100 Gees
Miss Osiemi God bless you for me
I drew up a scheme, built up the
Steam
Pushed on believed
When push comes to shove your true
Friends you see
You wey dey f** up I no send you see
I still don't know what kind of girl
Friend I need
I just wanna succeed
And what you expect I meet and
Exceed all based on the chi
Believe
Baba God Blessing no go pass you by,
Him go bless you so Tey dem go ask
You why
And the Bad belle People
Dem go Pass you By
Cos baba God no go let you die oo
Ooh
He will let you fly
Over the obstacle you dey face
Sometimes oo
You just have to try
Make baba God blessing no go pass
You by
Oun alabaromi
That time wey owu dey blow me yo
Oo
I dey always call on him
That's why he would not let me die
Yee e e
Blackmagic the flow Tflava the beat
Face it, I'm a king I say no to defeat
Inspiration for the song 100k for the
Beat
1st album dropped didn't make it to
The streets because
The marketer dey f** up & I needed
The f** up
So I could fall like bouncing ball and
Get back back up
But now I got the back up
Everything Confam we thank God
Everybody loving the single
They say this guy you dey sing o,
Babygirl said buy me a ring o
So I went and put a ring on the
Melody
I just wanna say thank you to my
Friends and my fans
And my family
For helping me out
Baba God Blessing no go pass you by,
Him go bless you so Tey dem go ask
You why
And the bad belle people dem go
Pass you by
Cos baba God
No go let you die noo Ooh
He will let you fly
Over the obstacle you dey face
Sometimes oo
You just have to try
Make baba God blessing
No go pass You by
Oun alabaromi
That time wey owu dey blow me yo
Oo
I dey always call on him
That's why he would not let me die
Yee e e
Blackmagic believe Oritsefemi dey
Flow
Seen many dey come I'm getting
Ready to go
Up higher and higher that's how the
Story should go
Leave them loving the memory let
The story be told
God bless uncle sammy, even though
He's my cousin
God bless my mummy tell Enobizzy I
Love him
All my fans and my family and all the
Ones that supporting
Based on belief or based on the chi
F** you and your money if you are
Based on the greed
God's time is the best, my album now
In the market
My drive cannot be parking, My flight
Kind of departed
Fueled by the love I'm good, bye I love
You
Baba God Blessing no go pass you by,
Him go bless you so Tey
Dem go ask You why
And the bad belle people
Dem go Pass you by
Cos baba God
No go let you die noo Ooh
He will let you fly
Over the obstacle you dey face
Sometimes oo
You just have to try
Make baba God blessing
No go pass You by
Oun alabaromi
That time wey owu dey blow me yo
Oo
I dey always call on him
That's why he would not let me die

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar