Around the world hihihi Can't find my baby ooo First love is still the best My first love is be my princess Can't get enough of you Owhy everything pass me back to you Orie imarima O baby imarima Many things you do to me wanyioma Na who work dey chop ooo I no like wahala ooo Na who see dey talk ooo E pa I no like wahala ooo Cause you dey see tease when you touch me My baby ooo Love me but baby no run away I like the way you dey kiss me Tease me But Becky no run away Being around the world hihihi Can't find my baby ooo Being around the world hihihi You drive me crazy ooo Ekate like get the feeling Erima girl she like to ride she like the feeling See le anywhere you go O lord of mercy dey no dey telle person Na life you come to chop my brother no kille any person Kilo KO mi Ma for no hun mi Eyin omo mummy Komole no dey dull me Incompurate podi podi ehh ehh Tori gbogbo won mo pe eh Leg over eh mo ti de eh I dey leave my life Make you leave your own I no want your opinion Brother keep your own Na who work dey chop ooo I no like wahala Na who see dey talk oo hi E pa I no like wahala Cause you dey tease when you touch me Baby ooo Love me Oo baby no run away Baby moo I like the way you dey kiss me Excuse but becky no run away Girlfriend no 1 oo Emperor jezzy