Yeah-yeah Bah-bah, bah-bah Maywea', yeah-yeah (KennyBlaze wanbi) Since I was a child (hope say you didn't lie) Superstar, lifestyle (I'm living life for real), say Every day in the studio never stop say we go on Make mad jam and we think na him go blow us Even with broadcasts and many promotions We still get broken 'cause say Baddo never sign us Buh we got used to it Knowing God's time is the best, so we don't sleep on it Nobody play with me Emi idan gan gan from day one, ye, are you feeling me? Since I was a child I've been working to be a superstar Talk of the world, step on stage and everybody going wild Since a child Say me I've been working to be a superstar Fly around the world, PJ lifestyle, emi ati awon temi jaye oloba (aii, see) Started with a pen instrumental pelu jotter Faced a lot of pains, I for talk am buh ko matter Kpe ori mi ni ibi eleda dakun ma gba Ewo ni pattern, o de gbo adura ti daddy man gba Freestyle ninu studio na my gospel I dey minister I never blow but for my hood me I be minister Wait on god's time I no get charm abi voodoo 'Cause na only you I get, mi o toju bole eron nuru, ah 2018 I almost gave up on the hustle joor But I keep pushing mo foriti mo de torunbo Abi you no notice for your hood them don dey hear the boy Ogun idiwo idenor, Oluwa dakun kolu won Now it's my time in addy e be like Mayweather Music na my girl so I fuck up if I no wed am Superstar lifestyle awon haters fe ya photo Undefeated, gbomo meta sinu condo Since I was a child I've been working to be a superstar Talk of the world, step on stage and everybody going wild Since I was a child Say I've been working to be a superstar Fly around the world, PJ lifestyle, emi ati awon temi jaye oloba (Kitonee)