Kishore Kumar Hits

Jay Teazer - Dubai şarkı sözleri

Sanatçı: Jay Teazer

albüm: Teazer


Make d money show make i spoil my mama (je'mapelle Jayteazer baby)
I'm just a young boy that won't quit o
So cut cap when u see me o
Hustlers dem dey feel me o
Because every song issa big hit o
Omo e no easy to dey vip,
e no dey happen overnight no be TDB
i no wan give dem high-bp (brother)
But their skele don dey eye me since
Na money i dey find no be caro
No time to dey argue with a yaro
I dey pray to the God wey make D'bang blow
cause me sef i be olivertwist and i wan blow too
I never start its a warm up o
Even my haters gimme thumbs up o God i dey ask u one question
Shey e go bad if i carry my mama go Dubai
(yeah yeah yeah wo wo wo wooo)
Shey e go bad if i carry my mama go Dubai
Ask your self, ask your self my brother,
shey e go bad if u carry your mama go Dubai
Aslong as i dey hustle i dey pray
Everything go soft like pillow
Unleash the dragon sisqo
Haters! comot from my front make i
see road mama na ur prayer dey work o
Wo wo wo wo
No be juju no be jazz o
Dem no fit turn my sugar to salt oo
Yeah ee yeah Na money i dey find no be caro
No time to dey argue with a yaro
I dey pray to the God wey make D'bang blow
cause me sef i be olivertwist and i wan blow too
I never start its a warm up o
Even my haters gimme thumbs up o God i dey ask u one question
Shey e go bad if i carry my mama go Dubai yeah yeah yeah yeah
(wo wo wowo wowowo)
Ask yourself, ask your self this question my brother ask yourself
Shey e go bad if u carry your mama go dubai
I cannot stop dreaming
Keep shooting for the stars until i
reach the top i will keep on believing
You should not stop dreaming too
Keep shooting for the stars
Until u reach the top keep on believing too
Na money i dey find no be caro
No time to dey argue with a yaro
I dey pray to the God wey make D'bang blow
cause me sef i be olivertwist and i wan blow too
I never start its a warm up o
Even my haters gimme thumbs up o God i dey ask u one question
Shey e go bad if u carry your mama go Dubai shey e go bad if u
carry your mama go Dubai shey e go bad if u carry your mama go Dubai

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar