Kishore Kumar Hits

Olamzzy - No Forget şarkı sözleri

Sanatçı: Olamzzy

albüm: No Forget


Hmm hun hun
Hmm hun hun
Sun rara gan
Omo if I decide say make we they together
Sho oni boju mi je sha
Omoge shalewa friend esther
Hmm baby shiver ah
Make I they feel am
Inside your room, omo to da ah
I no be the first to surrender ah
Okurin meta mio shojo
Oma mo for this game mio shoro
I feel sad nigba tio so owo
He con be like big ojoro
Am on my way to duro
Na your love they make me kolo
Baby me put me on a low
Abeg no do me ojoro ohh
Make my heart fixed with your fellings
So never worry to they stress me
Never cause me to unpress me
I fall for fine girl when see it
This are the things wey am feeling
Try to believe make you free me
One and only with no body
Star boy with girls buh no worry
Come collect
And make you no forget
Say I love you no forget
Omo I love you no forget
Come collect
And make you no forget
Say I love you no forget
Omo I love you no forget
Okay I no want make the matter long
But je a jo maa waka lo
Cause Me I don they fall in love already
Oh baby make you go down low
Girl Your body won they ko ba mio
He be like say you won they enter mio
Rob my body normally o
Hello o hello
If I call you sho maa se hello oh
Hello o hello
Baby if I call you sho maa se hello oh
Hello o hello
If I call you sho maa se hello oh
Hello o hello
Baby if I call you sho maa se hello oh
Make my heart fixed with your fellings
So never worry to they stress me
Never cause me to unpress me
I fall for fine girl when see it
This are the things wey am feeling
Try to believe make you free me
One and only with no body
Star boy with girls buh no worry
Come collect
And make you no forget
Say I love you no forget
Omo I love you no forget
Come collect
And make you no forget
Say I love you no forget
Omo I love you no forget
Hello o hello
If I call you sho maa se hello oh
Hello o hello
Baby if I call you sho maa se hello oh
Hello o hello
If I call you sho maa se hello oh
Hello o hello
Baby if I call you sho maa se hello oh
Come collect
And make you no forget
Say I love you no forget
Omo I love you no forget
Come collect
And make you no forget
Say I love you no forget
Omo I love you no forget

Omo no forget o
Omo no forget o

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar