Kishore Kumar Hits

Olamzzy - Too Sure şarkı sözleri

Sanatçı: Olamzzy

albüm: Too Sure


Awon Omo oro mi dem dey reason gan gan sey
You better reason gan gan sey
Melody
Hmmm oh uh eh eh eh oh uh eh eh eh
Back in those days wey be say
I need to reason every day cause
If I say I no do who go sey
Kose eni to maa gbe agbelebu mi o so I stay strong
I be dey reason wetin mama go chop
Tori momo wi pe kole ni kan
But am too sure too sure say my time go come
Cause I've been working for a long time Hmmm hmm
Now I don dey ball oh
Now I don dey ball oh
But am too sure too sure say my time go come
Cause I've been working for a long time Hmmm hmm
Now I don dey ball oh
Now I don dey ball oh
Hmm but i thank God oh oh Say the boy no fall ohh
Lola inu kan oh oh
Am very sure he go work for in as much i no dull oh oh Olohun oo
I focus on baba god oh oh lola inu kan oh on
Am very sure he go work oh oh
But am too sure too sure
Me am gonna win if you gonna win
Let me see your hands up
E gbo nko ti mo fe so
Moni keh gbo nkan ti mo fe so ohh
All my guys dem no dull
Always working every season
Awon omo mi dem dey reason gan gan seh
You better reason gan gan eh eh haa yeah
You no I keep pushing me I keep pushing
Am happy to get it before i dey trenches
But now I I'm balling oh oh
But am too sure too sure say my time go come
Cause I've been working for a long time Hmmm hmm
Now I don dey ball oh now I don dey ball oh
But am too sure too sure say my time go come
Cause I've been working for a long time Hmmm hmm
Now I don dey ball oh
Now I don dey ball oh
Hmm but i thank God oh oh say the boy no fall ohh
Lola inu kan oh oh
Am very sure he go work for in as much i no dor oh oh olohun o
I focus on baba god oh oh lola inu kan oh o
Am very sure he go work oh oh
Aje on d mix
All my guys dem no dull
Always working every season
Awon omo mi dem dey reason gan gan seh
You better reason gan gan eh eh haa yeah
You no I keep pushing me I keep pushing
You no I keep pushing me I keep pushing
Am happy to get it before i dey trenches
But now I I'm balling oh oh

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar