Hmmm Preee Hmmmm ♪ Big man, big vibe, big dream Preee Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem You show me love now I live like a king Any race I run I dey win Auzubillahi minashaitan nirajeem (O Lord) Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem (Oluwaka-ka-kazzy) Say na only Jah I believe Everything get time and em season So I thank you for the life I be living Ya' Allah please forgive all my sins To you I give all my wins Who no give no go receive Kin l'owo lowo make I still con dey steez As-salaam-Alaikum wa-alaikum-salaam I dey my table dey read my Qur'an Mọ tin kanlekun sote I don sit down Me I'm going nowhere until you bless me now So bismillah-ir-ramoni-ir-raheem And I dey pray make my light no go dim And my carpet gat me flying Aladin Auzubillahi minashaitan nirajeem Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem People call me Kazzy but my name Akeem o For my lane for my hood I be king o Auzubillahi minashaitan nirajeem Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem Everywhere I go dem go talk say na him Na him o, that boy wey dey sing o Sheybi tẹlẹ tẹlé na the studio we dey sleep But nowadays na my parlor I dey sing We don dey win o, dancing alingo Naso the thing go Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem You show me love now I live like a king Any race I run I dey win Auzubillahi minashaitan nirajeem (O'lord) Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem (Oluwaka-ka-kazzy) Say na only Jah I believe Everything get time and em season So I thank you for the life I be living Ya' Allah please forgive all my sins To you I give all my wins Who no give no go receive Kin l'owo lowo make I still con dey steez As-salaam-Alaikum wa-alaikum-salaam I dey my table dey read my Qur'an Mọ tin kanlekun sorry I don sit down Me I'm going nowhere until you bless me now So bismillah-ir-ramoni-ir-raheem And I dey pray make my light no go dim And my carpet gat me flying Aladin Auzubillahi minashaitan nirajeem Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem People call me Kazzy but my name Akeem o For my lane for my hood I be king o Auzubillahi minashaitan nirajeem (Oluwaka-ka-kazzy) Auzubillahi minashaitan nirajeem