Kishore Kumar Hits

P-Square - O.M.G (Free Me ) şarkı sözleri

Sanatçı: P-Square

albüm: P-Square, Vol.4


O-M-G (P-P-P P-Square)
Oh my God o
Oh my God o
Dem dey dey speculate
Oya free me now
When we come around
We dey shut dem city down
We dey rock and boogie down
We dey pop champagne and we no dey drown o, eh
Why you dey dey frown?
Why you dey frown when we dey your town?
Why e be say you no dey look around?
Then you go know say no be mouth o, eh
Oh my God o (oh my God o)
Dem say we dey jazz o (dem say we dey jazz o)
Some people dey mad o
Say na juju we dey add o (we dey add o)
Na the collabo wey we dey do with our God o
Na Him dey yakata the work o
No be today (no be today)
Dem dey high (dey high), like Ray Charles (Ray Charles)
Some of dem dey wonder, like Stevie Wonder
How we take climb (take climb)
No be man o (no be man o)
Na God, eh (na God, eh)
Free me now
Oya make you free me (free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Oya make you free me (oya make you free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Why you dey analyze? (Analyze)
Why you dey vex and criticize? (Criticize)
Na my time I dey utilize (utilize)
Wey dey make my account to dey high rise (high rise)
If you sit down there dey look o
Your bank alert go dey minimize o
And if you wan wear my shoes o
Ngwanu, check am out o, whether na your size o, eh
Oh my God o (oh my God o)
Dem say we dey jazz o (dem say we dey jazz o)
Some people dey mad o
Say na juju we dey add o (we dey add o)
Na the collabo wey we dey do with our God o
Na Him dey yakata the work o
No be today (no be today)
Dem dey high (dey high), like Ray Charles (Ray Charles)
Some of dem dey wonder, like Stevie Wonder
How we take climb (take climb)
No be man o (no be man o)
Na God, eh (na God, eh)
Free me now
Oya make you free me (free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Oya make you free me (oya make you free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Oh my God o
Oh my God o
Dem dey dey speculate
Oya free me now
Oh my God o
Oh my God o
Dem dey dey speculate
Dem dey high (dey high), like Ray Charles (like Ray Charles)
Some of dem dey wonder, like Stevie Wonder
How we take climb (take climb)
No be man o (no be man o)
Na God, eh (na God, na God, eh)
Free me now
Oya make you free me (free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Oya make you free me (oya make you free me, free me)
Be yourself, you can never be me (omo na God o)

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar