Hey it's King Majik And Badman Dan (Shanor) (Ransom got that sauce innit) Me I never see person wey dey like her Like her like her like her like her Bring Hennessy She dey bring the lighter lighter lighter Lighter (Hey it's Majik) Henny for body forget all your worries here (Forget about your worries girl) You shaking your body You know say no be forming here (No be forming girl) Ah The way you give me ginger and Konji Konji to loving yeah If your heart, your heart is ready for me Baby the energy is gold Bawse No dey use me play Let me treat you well Come dey do like say You no too sabi the game Do your dance like say You the baddest Me Nuh fi release ya waist Na na King Majik Me I never see person wey dey like her Like her like her like her like her Bring Hennessy She dey bring the lighter lighter lighter Lighter light o As you see me so, Me I want to wife her, bite her all night And If your heart, your heart Is ready for me baby the energy is gold Bawse Hmmm the energy baby And when ya move Gyal Ya move to me well Na na na na The gyal mi deserve and me I like it when ya ease up me stress Na na na na Sugar, spice and sweet sensation Melanincation Just ah little kiss and touch ya Hold ya, suck ya, drive ya mental Yuh ginger, turn me to singer gyal No dey use me play Let me treat you well Come dey do like say You no too sabi the game Do your dance like say You the baddest Me Nuh fi release ya waist Na na King Majik Me I never see person wey dey like her Like her like her like her like her Bring Hennessy She dey bring the lighter lighter lighter Lighter light o As you see me so Me I want to wife her, bite her all night And If your heart, your heart Is ready for me baby the energy is gold ♪ They call me King Majik Cuz I be real Majikshian I say the energy too real No be science fiction You taking me to rehab Cuz your body na my addiction Ah your body be the coco Your body, Your body make me loco Aye aye Bawse No dey use me play Let me treat you well Come dey do like say You no too sabi the game Do your dance like say You the baddest Me Nuh fi release ya waist Na na King Majik Me I never see person wey dey like her Like her like her like her like her Bring Hennessy She dey bring the lighter lighter lighter Lighter light o As you see me so Me I want to wife her, bite her all night And If your heart, your heart Is ready for me baby the energy is gold Move to the beat ahh Scatter the beat ah Baby gyal whine up yuh waist ah Scatter the place ahh Baby gyal Move to the beat ahh Scatter the beat ah Baby gyal whine up yuh waist ah Scatter the place ahh