Kishore Kumar Hits

Erigga - PERFECT TIMING şarkı sözleri

Sanatçı: Erigga

albüm: The Lost Boy (Deluxe Version)


(Who dem be? Where dem dey?)
(Paper Boi, how much dem dey make?)
(Who dem be? Where dem dey?)
Lost boy wey don lost joy
Warri boy, Paper Boi
Fuck that nigga
Fuck that-
Fuck that nigga
Fuck that-
Life na positioning, meaning say e balance
To say you stand well, by now you for don get your balance
I hear wetin you talk, e no worry me oh
Lost boy dey come, no dey hurry me oh
Who know when dey flow like say devil dey mess
Normal lifestyle, no be say we dey use am dey oppress
But you dey vex, why na? Dem no cut your hand na
You self go work na, coke no be water na
While you dey her DM, I dey her shower dey baff
Soap when you buy, I use am wash my crack
Me and her look your matter dey laff, come still straff
(Omo you bad oh, una still straff?)
When you rich dem go hate, when you poor humiliate
Me and you different frequencies, how we wan take relate
Follow me share, but your mind na to chop the whole plate
No be now, give me five years I go shake the whole place
Perfect timing, everything na perfect timing
Perfect timing, everything na perfect timing
One million I get am
Two million I get am
Ten million I get am
100 million sef I get am
Perfect timing
Perfect timing
Perfect timing
Perfect timing
Perfect timing
Perfect timing
Perfect timing
Rosegold AP on my mind, I need me a perfect timing
No time for wasting of time, check the clock perfect timing
Been waiting for so long, ogem' elu gọ, perfect timing
Isi onye ọcha adago during nleka, perfect timing
I glow in the dark and that is fact kpakpando kà mbụ
Been climbing mountains since day one, ebe ịga afụ m' bụ ná enu úgwù
Vegetables bụkwa ife anyị n'ese mana ọbụlu ọkwa akwụkwọ ugu
100 watts akwụ m' n'okwu nwetelum olu muwa ámá jụ
I came out from the cell and cashed out a check, perfect timing
As a son of a teacher, I'll school you, my level is outstanding
Only me different streams of income, my brand is expanding
Right hand Patek, left-hand Rolex, perfect, perfect timing
Wifey close your ears e get wetin I wan talk (oh-oh)
Ashawo, them think say I wan talk about fuck (olodo)
Keep the iPhone, just give me the stocks
Where you like go, money don dey the purse
E dey with us, e no dey lost, come eat with us
Love thy neighbors as thy self
But neighbours too dey jealous
Like wat tha fuck? Is it my fault you're taking pause?
Hope no be drugs?
Guy that thinking na dust
Perfect timing, everything na perfect timing
Perfect timing, everything na perfect timing
One million I get am
Two million I get am
Ten million I get am
100 million self I get am bet am
Perfect timing
Perfect timing
Perfect timing
Perfect timing
Perfect timing
Perfect timing
Perfect timing

Fuck that nigga
Fuck that-
Fuck that nigga
Fuck that-

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar