Abeg Life can be funny sometimes mehn And people can be funny too I swear Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Never to reason them at all mehn Lost boy when don lost joy If I dey look wetin guy men dey talk for back take dey react By now I for don stop to rap Na you no get, but na you wan give me advice If you no get money reach me find somewhere pack Gone are the days when guy men no dey see food chop I dey UK with my guy, na sea food I chop With some mad ass steak when them dey throw salt put This Givenchy go go well with my Gucci boot I no fit lie my brother everything don change Me and my guys now dey see millions as change Damn watin make u feel say your ex change No be number, she know wetin we two exchange Una money na picture area never know As I no follow do fake life, them say I no blow But how rain wan take fall when ground no go know The matter don pass talent na steady promo Publishing money dey come I go burst everywhere Una secret safe with me e no go pass two ears Budapest state of mind like I'm Hungary Cool down first the wine na from Hungary Torley Ring ring, money is calling No dulling, and I'm not stalling Ring ring, money is calling No dulling, and I'm not stalling Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Inshallah Inshallah I go make this money Inshallah Omo you that year wey be say if you see one million naira If you get am, you don rich? Men, crazy time mehn One billionaire tell me say omo you think say 1 billion dollars big eh until you get You say one million dollars e big eh but when dem give you eh Na that time you go no say e no really big Life na brain brain according to Safe Abeg the album just drop now mehn You go enjoy the jam, you go feel me mehn Lost boy, bro I lost in the process I went through hell trying to get the story to you mehn But thank God No be small money wey go down for the album but we thank God