Kishore Kumar Hits

Olamide - Currency şarkı sözleri

Sanatçı: Olamide

albüm: Currency


Jiggy
Shout out to my mummy
Adura won l'oun cover me
If you get a problem, call God oh (if you get a problem, call God oh)
If you get business, holla me (if you get business, holla me)
Everybody wanna take but nobody wanna give
Omo, we living inna jungle, oh no
If you get a problem, call God oh (if you get a problem)
If you get business, holla me
Normally
Awon omoge wa mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar (pounds and dollar)
More money, more money
Biggie money, money, currency
Make nobody bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar
Awon press ti ma fun ni gains ni 2023 por, e ti gba update (sheti gbo?)
T'oba lo hate, won ma suffocate
Ma j'akara won, ma jubilate, ma tun celebrate (ogun yin)
Yeah, dem angels in heaven chorusin' it's my time
It's one of a kind and I've been through hell in this life (rough)
Raised in the jungle (wooh), used to the wildlife (wooh, wooh)
Put a thorough project, now, I'm a bad man
Sorrow pelu pain (ahn), pain pelu joy (ahn)
I just wanted to be heard, sheb'emi na sha len gbo yi
La hawla wa la quwwata illa billahil aliyyil azeem
Now, they can't stop the boy
Gba'wo, gba'wo, gba'wo, gba'wo
Pa'wo, pa'wo, pa'wo, pa'wo
Fa'wo, fa'wo, fa'wo, fa'wo
Ja'wo, ja'wo, ja'wo, ja'wo
Holla, holla, holla, holla
Wow, wow, wow, wow
K'awon enemies mawu mawu
Sodi igo bi garu garu
Oh na, normally
Awon omoge wa mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar (pounds and dollar)
More money, more money
Biggie money, money, currency
Make nobody bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar
Sheb'Oluwa lon sho mi
Many things dey happen for my city, oh na
Many of my guys don kpeme
Opolopo lo shi wa l'ewon, oh na
No be today, no be today
I wish I know then everything I know now, sh'oye?
But, if you know me, you go know say I'm a very bad guy on a low, oh na (oh na, oh na)
Normally
Awon omoge wa mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar
More money, more money
Biggie money, money, currency
Make nobody bother me
Only thing I want right now is the pounds and dollar
(Sha')
(Dozer)

(Sha', Sha', Sha')
(Biggie money, money, currency)
(Shabalistica)

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar