What else yh. yes. bad man dey here J martins. which kind life be this, wey people just they this Ikwusigo (times) I wake up in the morning and I thank jehova Some people wanna be alive they don die before now Your frnds they kill u for back They too dey run their mouth na They hate everything u do Even the ones u no do Listen up I never see I never see. I never see this kind of hate Ife onye kwutelu ko ge bulu I never see I never see. I never see this kind bad belle o Nwanne gaba na chigi kwugi nazu No matter how them try them go fail Maka na onye chukwu goziri mmadu apugi mazi a o Anyhow e be. ike ga gwu ha. ndi osi mi o Maka na onye chukwu goziri mmadu apugi mazi a o Onye fulu for December. ikwusigo A Lee Lee. Ikwusigo Onye asiri, ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo Onye Obia akpor ikwusigo. a lee Lee ikwusigo Onye ifeoma na nso nso nu uwa Ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo Fedi nwa di easy. ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo U b waka waka. ikwusigo a Lee Lee ikwusigo Fepu maka chukwu okwa ikwusigo a Lee Lee. ikwusigo M ge megi ife ikwusigo a Lee Lee ikwusigo (...)