Kishore Kumar Hits

Kuami Eugene - Open Gate şarkı sözleri

Sanatçı: Kuami Eugene

albüm: Son Of Africa


Open gate oo
Rockstar
And they call me Eugene
Call your mummy make I call my mummy
Where Dey everybody they should hear what I have to say
My baby
Pretty pretty baby
Oh my sexy lady I can't wait for our wedding
And on that Dey eveybody go
Sudwɛ sudwɛ dwɛ sudwɛ sudwɛ dwɛ dwɛ
And on that day everybody go
Sudwɛ sudwɛ dwɛ sudwɛ sudwɛ aaaahhh
Open gate Dem go open gate Oo open gate
Dem go open for you open gate open open gate oo open gate dem go open for you
Woley sɛbɛ kontomire
Woley sɛbɛ kontomire (do your walkings)
Woley sɛbɛ kontomire
Woley woley woley woley
Woley sɛbɛ kontomire
Woley sɛbɛ kontomire (do your walking)
Woley sɛbɛ kontomire
Woley woley woley woley your
For know I no go Taya for your love
We are together for better for worse
I go to Church I join choir for your love
I go carry bag oo just to make you Fine oo
If no get today i go make am tomorrow even if I for borrow
Aaah ooh yeah
If you get today I go make am tomorrow even if I for Borrow borrow
Yeah baby
Very soon
Open gate dem go open gate oo open gate
Dem go open for you
Open gate open open gate oo open gate
Dem go open for you
Woley sɛbɛ kontomire
Woley sɛbɛ kontomire (do you walkings)
Woley sɛbɛ kontomire
Woley woley woley woley
Woley sɛbɛ kontomire
Woley sɛbɛ kontomire (do your walking)
Woley sɛbɛ kontomire
Woley woley woley woley
Very soon
Open gate dem go open gate oo open gate
Dem go open for you
Open gate open open gate oo open gate
Dem go open for you rock star!
And they call me Eugene hahaaa
Woley sɛbɛ kontomire
Woley sɛbɛ kontomire
Woley sɛbɛ kontomire
Woley woley woley
Woley sɛbɛ kontomire

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar