Kishore Kumar Hits

Mr. P - Prodigal şarkı sözleri

Sanatçı: Mr. P

albüm: Reactivated


Let it marinate
Prodigal, ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down
When you hear the gbedu make you calm down (ah ah ah)
Prodigal, ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down
When you hear the gbedu make you calm down
Who goes there, na me oh
When I come dey rock on your radio
We dey give you things on the stereo
Make the DJ make the people come dey bend low
Who goes there, sound killer
Me be the one them need-er
Number one big sister
Me be dey make them teacher
So e bi you girl
You way dey killin dem sha
Wey make the Dj don't turn table
Say make you show dem say you capable (ah ha ah)
Shay you dey see now me don't dey killin dem sha
Me make the Dj don't turn table me afit show dem say me capable
Oya oya oya (ah ha ha)
Prodigal ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down
When you hear the gbedu make you calm down
Prodigal, ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down
When you hear the gbedu make you calm down (Dj switch)
Stop it, don't do that
I cut off the tree burn through that
Hustle for street don't know that
You fucking with me I fuck you back
Hmm Prodigal
Now you know me now
Never thought I had the shit that's gona blow me now
Put me inna cruiser cus I'm cruising now ah ah ah aaaaaaah
See me fly ah ha ah
Don't ever let know body stop your shine
I'm going gaga
Me on a joint witha one don dada
Tearing rubber, spraying mulla
Me and your daughters who is your father ah
Who goes there, na me oh
When I come dey rock on your radio
We dey give you things on the stereo
Make the Dj make the people come dey bend low
Who goes there, sound killer
Me be the one them needer
Number one big sister
Me be dey make them teacher
So e bi you girl
You way dey killin dem sha
Wey make the Dj don't turn table
Say make you show dem say you capable (ah ha ha)
Shay you dey see now me don't dey killin dem sha
Me make the Dj don't turn table me afit show dem say me capable
Oya oya oya ah ah
Prodigal ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down
When you hear the gbedu make you calm down
Prodigal, ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down
When you hear the gbedu make you calm down
So e bi you girl
You way dey killin dem sha
Wey make the Dj don't turn table
Say make you show dem say you capable
Shay you dey see now me don't dey killin dem sha
Me make the Dj don't turn table me afit show dem say me capable
Oya oya oya ah ah
Prodigal ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down
When you hear the gbedu make you calm down
Prodigal, ma lo gbe oriwa' ogbeni calm down
When you hear the gbedu make you calm down
Ogbeni calm down
When you hear the gbedu make you calm

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar