Tell me now Amina Amina Amina Amina I wan just know your mind mind No dey lie for me omaima You dey trigger me Everyday you get company omaima You know I no be small pikin Dem no born me yesterday You no dey love for free I know you know So wetin come carry you come near my zone All the I love you I know say na scope Na money be the koko so Tell me now Amina Amina Amina Amina I wan just know your mind mind so Tell me now Amina Amina Amina Amina Na money dey your mind mind mind You no dey love for free I know you know So wetin come carry you come near my zone All the I love you I know say na scope Na money be the koko so How many lamba you wan give How many lies you wan lie How many people you wan deceive Omoema kilode Shey na because say you too fine And say you sabi whyne This your blue eyes Omo you don carry me go away uuuh You no dey love for free I know you know So wetin come carry you come near my zone All the I love you I know say na choke Na money be the koko so Tell me now Amina Amina Amina Amina I wan just know your mind mind so Tell me now Amina Amina Amina Amina Na money dey your mind mind Tell me now Amina Amina Amina Amina I wan just know your mind mind girl Tell me now Amina Amina Amina Amina Na money dey your mind mind