Kishore Kumar Hits

HarrySong - Selense, Pt. 2 şarkı sözleri

Sanatçı: HarrySong

albüm: Selense, Pt. 2


Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
No wonder, the boy don dey selense (Selense o)
Sister abeg selense (Selense o)
Dem say President na em dey call em phone (Selense o)
Even the mercedes no be bulletproof (Selense o)
Dem say Paul and Peter break up, na Cynthia (Selense o)
Eyea
From May 29th we don dey for June 12 (Selense)
Before we go know, christmas go be June 10th
Everybody Nai, Naija
Selense konko, orange lipopo zambezi
Who no want us to selense, na em sabi, Selense
We don jollof selense
Ah 1 selense, ah 2 selense
Because there is no one greater than Jehovah Lord divine
Now the boy don dey Selense (Selense oh)
Mtchww, sister, abeg Selense (Selense oh)
Them say President, na em dey call em phone (Selense oh... selense ohh yea)
Even the Mercedes no be bullet proof (Selense oh)
Them say Paul And Peter break up na Cynthia (Selense oh)
Remember watching 'facts only'
Them say Dice no go blow (Them say)
But the other day them try kidnap am when e show (Them say)
Shey you no hear say Otedola dey call em phone? (Them say)
(?) em be the chocolate on the label
Aye male, every single thing I do them copy me (Selense)
Dem copy the swag, steal my name, spelling e different (Selense)
Oh what a time to be alive, I think I'm killing it (Selense)
I got the keys, keys to the house, keys to the mercedes o o (Selense)
No wonder, the boy don dey selense (Selense o)
Mtchww, Sister abeg selense (Selense o)
Dem say President na em dey call em phone (Selense o)
Even the mercedes no be bulletproof (Selense o)
Dem say Paul and Peter break up, na Cynthia (Selense o)
E just dey show us sexy body (Selense o)
Dem say Iyanya don dey old, e no go marry (Selense o)
Them say which day we go see your own assurance (Selense o)
Ike agulam o le le (Selense o)
Oga police o, wetin be this o
Oga forget the boys o, we want to flex oh eh
Now the boy don dey selense (Selense o)
Oh Sister abeg selense (Selense o)
Ah everybody don dey selense (Selense o)
Eh Africa don dey selense (Selense o)
Aha, alter plate don dey selense (Selense o)
Young Alpha don dey selense (Selense o)
Eh everybody don dey selense (Selense o)
Ah, Young Alpha

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar