Kishore Kumar Hits

Tata - Knife şarkı sözleri

Sanatçı: Tata

albüm: Trap Tap Flow

Teacher Dey for class di teach na with knife for yi skin
Student Dey for class di learn na with knife for yi skin
PTA meeting all man dey na with knife for their skin
Okada men dem di run bike na with knife for their skin
Pastor Dey for church di preach na with knife for yi skin
Jehovah witness dem di pray na with knife for their skin
DX MAX men dem stand for here na with knife for their skin skin

Grand frere dey you for that side Abeg no kam you for here

Grand frere run that mop for that side Abeg no runnam you for here
Grand frere tok that tok for that side no tokam for here
They kgo para you grand they kgo para you

Perica dem kgo para you grand they kgo para you
Men dem Dey for vente di charge na with knife for their skin

Artist dey for stage di perform na with knife for yi skin
Artist artist dey for stage di perform na with knife for yi skin
Lawyer dey for court di judge na with knife for yi skin
Doctor Dey hospital di cure na with knife for yi skin
Boy dem di knack keyboard now na with knife for their skin
Pick up di chop ya money na with knife for yi skin
Grand frere dey you for that side Abeg no kam you for here
Grand frere dey you for that side Abeg no kam you for here
Grand frere run that mop for that side Abeg no runnam you for here
Grand frere tok that tok for that side no tokam for here
They kgo para you grand they kgo para you
They kgo para you grand they kgo para you
They kgo para you grand they kgo para you
Perica dem kgo para you grand they kgo para you
Crocodile Dey on top ya momo na with knife for yi skin

Player dem Dey for field di play na with knife for their skin
Men dem di cut Parifoot ticket na with knife for their skin
Nanga mboko dem di chop na for side wey they di sleep
All bangando di chop na for side wey they di sleep
Nanga mboko dem di chop na for side wey they di sleep
All bangando di chop na for side wey they di sleep wooo
Grand frere dey you for that side Abeg no kam you for here
Grand frere dey you for that side Abeg no kam you for here
Grand frere run that mop for that side Abeg no runnam you for here
Grand frere tok that tok for that side no tokam for here
They kgo para you grand they kgo para you
They kgo para you grand they kgo para you
They kgo para you grand they kgo para you
Perica dem kgo para you grand they kgo para you
They kgo para you grand they kgo para you
They kgo para you grand they kgo para you
They kgo para you grand they kgo para you
Perica dem kgo para you grand they kgo para you
On God!

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar