Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le I'm looking for some peace of mind I'm looking for some peace I'm looking for some peace I'm looking for some peace of mind Woah, Woah, Woah, Woah! Blow up some trees tonight Blow up some trees I'm looking for some peace I'm looking for some peace of mind Woah, Woah, Woah, Woah! Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey face o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey face o (Water!) Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey see o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey see o (Water!) Hmm So many things just dey for my mind o Hmm How many happiness man fit to buy o Hmm Everyday man need to wake up to hustle Hmm But we no dey certain wetin go sup tomorrow, ewe ee. One bottle Schnapp to cure my craze One bottle Schnapp to cure my craze You no fit dey this country wey you no dey craze Gunshot no let me meditate Hypertension full the place People dey die Police sef they go deny the case I'm looking for some peace of mind I'm looking for some peace I'm looking for some peace I'm looking for some peace of mind Woah, Woah, Woah, Woah! Blow up some trees tonight Blow up some trees I'm looking for some peace I'm looking for some peace of mind Woah, Woah, Woah, Woah! (Instrument) Fela's Afrobeat Vibe Water! Water e no get enemy Water! Blow up some trees tonight Fela's Afrobeat Vibe continues... Water! Water e no get enemy Water, Water! Water e no get enemy (If you fight, Water) Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Water! Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey face o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey face o Nobody know nobody know (Water!) Nobody know wetin I dey see o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey see o (Water!) Water! Water e no get enemy