Ah wooo Opatapapapa malo pa me nw ma me kin pe olopa wa Abena abeg now ma pa me na Susana Susana ooo You get plenty stamina oh I wan run but she kana O je kin ma ginger oooo Wen me say me ni gba ooo Laiye layie ooo until you Say gaaga, e dey pain me oo gaga Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga Say gaga, e dey pain me oo gaga Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga See wetin she dey use dey wake baba Set awon mercy wey no get fake baka 'Cause the level wey dey your back na overload and On a low I no know as you dey use am take waka Calabar girl it no dey tire am Make she work for me no be say she be bad employee I go lyk to fire am And I hear say your bigger meat is sweet in the middle Jen je be Say gaaga, e dey pain me oo gaga Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga Say gaga, e dey pain me oo gaga Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga Opatapapapa malo pa me nw ma me kin pe olopa wa Abena abeg now ma pa me na Wetin I dey use dey wake mama she won die Because e long e pass Anaconda I be the guy with third leg for under Hitler, oya hit am fender to bumper Energy god e no dey tire me oh If Dotun dey f up you better hire me oh I no get time to be speaking in riddles I hear say your bigger meat is sweet in the middle Je'n je be Say gaaga, e dey pain me oo gaga Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga Say gaga, e dey pain me oo gaga Sweet pain oooo gaga, e dey pain me well well ooo gaga Susana Susana ooo You get plenty stamina oh I wan run but she kana O je kin ma ginger oooo Wen me say me ni gba ooo Laiye layie ooo until you