Idowest awon Mafia Yeaaa Apaaaaaa This is crazy Rapper wey Dey sing song I feel alive again Steady pushing hard for days Never care about what dem say I just wanna be the same I feel blessed again All because I got paid Call on the sexy ladies Make dem do that naughty ride One time shawty one time I fit drop bag for that wickedest whine Slow whine girlie slow whine This kind whine fit make a man kpai Two time shawty two time Wetin I fit do to make u just mine My type girl you my type I Dey for you every day and night So me I craze for the matter And I fit die for the matter Cause I no send nobody And I no rep nobody So me I put it on dem I been put it on dem I been put it on dem Cause I no send nobody Apaaaaa And I no rep nobody Wo Bi Omalicha Bo Shey Seyin Kilo Lo Yodi bi Odo Bon Shey Squirt bi Odo Sacrifice ti mo make ti o to Tin ba Ri Opo Omo a ma Gbe lo bi oro Moni shout out si Awon Ashana Ti o Ja Moni ATM Eyin e sha Ma Shawo Bi Apa Won ni Lololo Ti Jeshe Chidera Asa Ti O Da Carolina Order two Burger So me I craze for the matter And I fit die for the matter Cause I no send nobody (I no send I no send And I no rep nobody (I no rep I no rep o So me I put it on dem I been put it on dem I been put it on dem Cause I no send nobody And I no rep nobody Rapper wey Dey sing song I just got paid And I just wan flex Shey na Quilox first Or Cubana straight They want to kill me with Woni won kpe Them Dey see me with Baba Imade Nobody Dey look the process At the end result dey really matter I don suffer e reach Make ja Jehovah water my plant o I Dey tell dem say I can't concentrate Cause the girls dem say So me I craze for the matter And I fit die for the matter Cause I no send nobody And I no rep nobody So me I put it on dem I been put it on dem I been put it on dem Cause I no send nobody And I no rep nobody Sweet mix by Drumphase I just got paid and I just wan flex This is crazy Shey na Quilox first Or Cubana straight They want to kill me with Woni won Kpeeee Baba imadeeee