Basket Duk Duk Duktor Ndu bu irughari(nno-ko-le-le-oo) Irughari bu ndu Nwannem oga aso, oga aso onye oga aso Nwannem oga ewe, oga ewe onye oga ewe Biko lota nwanne moo Biko lota nwanne moo Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo (Ye-gu-nla gan-gan-gan oo) Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo (Nno-ko-no-ko le-le-lo-lo-lo) Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo Get Up, Get Up Yeba Yewo, Yewo yepa Boys dey for cave (Ye) Stripper dey for stage (Ha) Hooker dey for babes (What) Nobody Complain (Cheii) Nobody need to vex Omo no cause for rage (Omo no cause oh) Oh papa carry yellow sissy like him daughter age She treat am nice, him don be customer tey (Tey, tey) I leave my friends wey be bad Influence Call Omah Lay (Baller, baller) Una no get the memo, today na my day (Na today oh) So kilamashey (Ye) Get up and spray Show them say paper dey Shey they think say na play Na so male call my phone Say Folarin jeka pray Ye-gu-nla gan-gan-gan oo Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo Fresh out Give am extra money incase she's smoothie Make some smoothie, Incase she's cold Give am Hoodie We own Africa, we get goon Some dey Burundi Ina asu nsu Kai ka basu fisca, ni na zo na basu bindi Ni na basu kayan sallah, to na musu dinki Ni na basu abinci, to ni nayi musu girki In kasamu, ka dinga kashe abun da kirki Kar ka hana, If you get money dey buy designer I fit employ Nicki Minaj and sack Rihanna I don't buy G-Wagon for enemies, I buy Sienna To wasu su yi ma gulma daga fari, karku rama Fresh Out Ye-gu-nla gan-gan-gan oo Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo This life na cruise oh If you rush am you go lose oh If you dey vex for your pocket Dey your dey make I dey my dey If you happy nwanne birikwenu Maká na nwa ka na aso ka sugar I say my life na stress free Happy People dey live long oh Biko lota nwanne moo Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo Hancha bu no na one corner na ekpegondu ma novena Ka ubochi festival Nwoke buzi coachella Nwoko bu ose oji maka abulokwam nutela Mad lines over beats even doper Acapella Top tier versatility slash nobility slash lyrical ability Mad agility Lyrical panther Fuck any senseless banter All hustling that's the mantra O Chukwu bu the greatest Mgbe nnwoke tetalu bu ututu ya Godfather ke ka iga esi kputuya Pull up in a ash lambor, o' mu na basket Nwanne, chop money Till I lay up in the casket (Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo) Ye-gu-nla gan-gan-gan oo Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo (Nno-ko-no-ko le-le-lo-lo-lo) Anyi cholo uwa si-li-li we-le-le oo Don't talk on a friday Jumoke, Aliyah and Ekaette I fit no fine oh but paa dey Cos I'm living my life on a high way Omo for this life make you dey catch cruise Poco Lee no reach, I'm kiddwaya with the dance move Curfew na twelve, I dey commot for quarter past two Ahn Ahn Motivational Speaker Buchi go cast you Guys I dey counsel Girls I dey cancel Getting cheese, quick bread Something like a fast food Shori during the weekend Mo na nawo, mi le dasun Eeny, meeny, miny, moe Babcock abi Lasu Now Time is running out I guess It's time I step in An origin of a true MC begins Call me the King or call me the Kingpin Eze gburugburu Kind of the same thing And we out