Parte after parte ahh ye Parte after parte ahh ye Parte after parte After parte after parte Parte after parte Parte after parte Dr barz Parte after parte After parte after parte Omo e get one small party When I been try do Been they give discount if you dey buy two ticket Forget The party too wicked Plus e get two packs wey I invite too E trust Nike boys wet go fit buy booze And Nike babes Omo this kind cruise loud And only loud is allowed Omo browse No 9 is in tha cloud Only step the party for the big boys For the big girls Wey dey push porche Wey drive Benz Wey dey pull up You go feel their presence First get money no be first dey get sense Eh (hmmmmm) And everybody looking daper Everybody fly than the flying Peter Parker BARZZZZ Then about ten new chikalas lap me Cap me Say Dem wanna eat my gala (eh) Parte after parte (AYE)