Better for me Better better for me Asiah no be help-lep One day e go better for me If you get nothing to say Make you live me alone Asiah no be help-lep One day e go better for you If you get nothing to say Make you live we alone As we dey combine As we dey see fine As we dey bolo E go better for we Make you no dey compare Wayo money with ti b boy Because I no be thief man E go better for we Dey no di tell e person When Yawa go guest oh You no know tomorrow my brother oh Dem no di tell e person When papa go bless oh You no know tomorrow my sister oh Asiah no be help-lep One day e go better for me If you get nothing to say Make you live me alone Asiah no be help-lep One day e go better for you If you get nothing to say Make you live we alone ♪ Je suis enfant du soleil, rien ne peut ...sur moi Concentré sur mes rêves, la nuit ne m'arrêtera pas I no fit comot come back the same ♪ My reme dey dey di pray for me I know say ... The things dey go better for we Me I dey fine my way My brother fine your wey too See this life no be two But things they go better for you Me I dey fine my way My brother fine your wey too See this life no be two But things they go better for you Asiah no be help-lep One day e go better for me If you get nothing to say Make you live me alone Asiah no be help-lep One day e go better for you If you get nothing to say Make you live we alone