Yeah 2x Black IQ Girl you big like bombay Como esta baby mi How u doing my sugar (doing my sugar) U see that thing wey u carry? I fit chop am like suya (chop am like suya) I don't understand if love is blind but my own is not Everytime i see u baby girl u dey turn on Aunty cynthia Give me some jamer juice Na beg i dey beg oh Give me some jamer juice Sister cynthia Give me some jamer juice oh Na beg i dey beg oh Give me some jamer juice Girl u sweet pass cake U make a man wan crase Ur backside bigger bombay Anytime u pass Boys mental and crase Baby sugar sugar U dey scatter scatter U dey giving me fever Anytime u pass girl i dey shiver Baby sugar sugar U dey scatter scatter U dey giving me fever Anytime u pass girl i dey shiver Como esta baby mi How u doing my sugar (doing my sugar) U see that thing wey u carry? I fit chop am like suya (chop am like suya) I don't understand if love is blind but my own is not Everytime i see u baby girl u dey turn on Aunty cynthia Give me some jamer juice Na beg i dey beg oh Give me some jamer juice Sister cynthia Give me some jamer juice oh Na beg i dey beg oh Give me some jamer juice Dem say ur love too cost Ah mwetin doh vbe eki Ugha lele mwe Umetin dey yetin Wit me by ur side Protection na garrateen Oha ghe mu mwe U nor go fear anytin This ur yaka He dey make me wme wme Laoh lara doha iyewi wme Emoja ni gahlo Well okpa ha bie wme Dem dey jealous Ghiya wa lovi muh ehri Como esta baby mi How u doing my sugar (doing my sugar) U see that thing wey u carry? I fit chop am like suya (chop am like suya) I don't understand if love is blind but my own is not Everytime i see u baby girl u dey turn on Aunty cynthia Give me some jamer juice Na beg i dey beg oh Give me some jamer juice Sister cynthia Give me some jamer juice oh Na beg i dey beg oh Give me some jamer juice