Rarity pon the microphone o When I least expect You do the best I least expect Nai you burst my head o You just dey flex Dey show your self I must confess Na you be best When I least expect You do the best I least expect Nai you burst my head o You just dey flex Dey show your self I must confess Na you be best You say hold your hand Say make we trek I wan been fast So I use keke I fall your hand o And fall for ground I miss my steps And break my neck You picked me up And laid my bed You built an edge I Jump the fence I no dey hear I get strong head I say abeg You say you no dey vex When I least expect You do the best I least expect Nai you burst my head o You just dey flex Dey show your self I must confess Na you be best When I least expect You do the best I least expect Nai you burst my head o You just dey flex Dey show your self I must confess Na you be best Yea Oh yea, oh yea, o yea... Oh yea, oh yea, o yea... Oh yea, oh yea, o yea... When I least expect, you change my level You picked me up and then you shame the devil I remember when I fell, you hit restarter The type of love, e dey sweet pass fanta o You hold me for the palm of your hands Ain't no other body wey come fi do me nada o My feet no fit dash against the stone o Cuz the way wey you pamper me When I least expect You do the best I least expect Nai you burst my head o You just dey flex Dey show your self I must confess Na you be best When I least expect You do the best I least expect Nai you burst my head o You just dey flex Dey show your self I must confess Na you be best Yea Oh yea, oh yea, o yea... Oh yea, oh yea, o yea... Oh yea, oh yea, o yea... When I least expect You do the best I least expect Nai you burst my head o You just dey flex Dey show your self I must confess Na you be best When I least expect You do the best I least expect Nai you burst my head o You just dey flex Dey show your self I must confess Na you be best