Ojoro x3 Ojoro eh Ojoro ojoro Everytime i call your number eh You nor dey answer eh Your phone go ring forever eh Your love dey make me tire eh Nor quench my fire eh Na u be my live wire eh Baby nor dey do me o(ojoro) x3 Baby nor dey do me eh (ojoro) x3 You dey abuja you say u dey sokoto (ojoro) Nor dey do me o (ojoro) x2 Your wayo don too much o (ojoro) Na why you dey do me so (ojoro) Nor dey do me (ojoro) The thing wey you do nor good o My heart nor be wood o Your love be like food o to my body Abeg make i see your face o Come to my place o Make we settle the case eh Baby nor dey do me o (ojoro) x3 U dey abuja u say u dey sokoto (ojoro) Nor dey do me oo (ojoro) x2 I don dey try try try try try To make you understand the way i feel I nor know why why why why Why u dey do me so eh o o Im trying to make u see what u mean To me is more than gold I need for you to know my feeling for you Is untold If you would give me a chance and let me show u what i mean You and i together we'll go to many places you've never seen Abegi nor dey do me o (ojoro) x3 Im down on my knees begging you please Nor dey do me (ojoro) Baby nor dey do me eh x3 You dey abuja you say u dey sokoto Every little thing you do Makes me fall in love with you And i dunno why you treat me so i dunno what to do Every little thing you do Makes me fall in love with you But i dunno why you treat me so I dunno what to do Im like a foool for you My love is always true I'll give anything i'll do anything to be with you forever ooh Forever ooh Forever ooooh Baby nor dey do me x3