Just the other day, the other day I was talking to the weather man About today oh oh oh And all, all he could say Was no one knows tomorrow No one knows tomorrow No one knows tomorrow As the sky always dey change, people dey change too Weatherman bring me sun, make you bring me rain too And if you no see me tomorrow, sing my name too Nobody ever warn me from the things we came to You dey predict what go happen me thinks it ain't true E be some small difference between me and you Make we cherish everything wey we see and do He who dey live for peace, equality and truth Dey live him life with ease and him ways be living proof When I wake up early in the morning I know I'm blessed as a man can be Never forget my ancestors gone And I know sey dem dey watch down on me Heeba Its inspirational I'm charged with aspirations and dreams to follow And leave behind life's troubles and all my sorrows And live today! Cos no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow I no go stop to live my life to wait for better days And if you think its wrong then make you show me better ways Life is hard, we no dey happy we dey try to get away You hear sey on the other side there is a better place Tomorrow you go pack your bags and try to head that way But the sky is kinda clouded so you think you better stay We keep on waiting for tomorrow but it seems it never comes It never comes Procrastinate, we wait So the job is never done Never done They say rainbows apologise for angry skies Through rain God still blesses us when when he cries We can make the best of all wahala when we try Its inspirational I'm charged with aspirations and dreams to follow And leave behind life's troubles and all my sorrows And live today Cos no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow No no nobody No no nobody No no no one knows tomorrow So when I die someday Will I be in heavenly places Singing halleluiah with an angel On the piano or will I be Just another contribution To the earth, the trees, the grasses As tomorrow slowly passes No one knows... no one knows