When you hear me say 'Logo You know who say (Yo) Banger (Yo) (Yo) (Yo Rexxie pon this one) Yeah I'm not in love with you I just want to je'nbe Make we catch cruise, yeah I won't lie to you I no be other boys dem Wey go use love chop your Isi Ewu And I know you wanna dupe me But, you're moving shy Don't be shy, baby oh-ohh And ego no be problem Iwo shati gbe kiniyen fun mi, my darlin' Hmm, go shawty It's your birthday today And you want money Wetin you go do me for the money? Shey you go love me oh-ah? Standing I'll give you more than Brother Tunde Hmm, go shawty (go shawty) It's your birthday today And you want money Wetin you go do me for the money? Shey you go love me oh? Standing I'll give you more than Brother Tunde Girl, everytime I'm on your cassette ('ssette) Baby, love me, I seein' heaven (heaven) When my girl, when you start dancin' You feel like you want to take lesson (lesson) Girl, me, I want me to say somethin' (somethin') 'Cause Hennessy dey do somethin' (somethin') Tell me what? are you still rockin'? I know say you sef dey feel somethin', ayy-ayy Ooh-ooh, nice this song that play Your waist dey rotate My money threw away By your body today Nice, this song that play Your waits dey rotate My money threw away By your body today Hmm, go shawty (Yo) It's your birthday today And you want money Wetin you go do me for the money? Shey you go love me oh? Standing I'll give you more than Brother Tunde Hmm, go shawty (Yo) It's your birthday today And you want money (One) Wetin you go do me for the money? (Yo) Love me oh-oh? (Yo) See, I'll give you more than Brother Tunde Girl, everytime I'm on your cassette Baby, love me, I see heaven When my girl, when you start dancin' You feel like you want to take lesson Girl, me, I want me to say somethin' 'Cause Hennessy dey do somethin' Tell me what? are you still rockin'? I know say you sef dey feel somethin' ♪ (Spyritmyx)