Yo Yo X Big Vibes I dey waka jeje steadily in one express 'Cause if you put your bad mind niggas dem go vex Trust no niggas even those wey you follow flex 'Cause sometimes food no dey give man joy And wetin you do fit no give them joy No time for jealousy No more alabosi Man just wan dey jolly More making my doe No time for jealousy No more alabosi Man just wan dey jolly More making my doe All of the bad energy Mo taka oshi danu Mo taka oshi danu Mo taka oshi danu, ye All of the bad enеrgy Mo taka oshi danu Mo taka oshi danu Mo taka oshi danu, ye All of the bad enеrgy You sit down I dey work Hustle no be like chore Money must enter by force Whether they like it or not All I need is my money If you like dey jealousy See me I don't care, kokanmi And my God e dey cover me No time for jealousy No more alabosi Man just wan dey jolly More making my doe No time for jealousy No more alabosi Man just wan dey jolly More making my doe All of the bad energy Mo taka oshi danu Mo taka oshi danu Mo taka oshi danu, ye All of the bad energy Mo taka oshi danu Mo taka oshi danu Mo taka oshi danu, ye All of the bad energy Yo X Giddem