Kishore Kumar Hits

Gomez Oba - Family şarkı sözleri

Sanatçı: Gomez Oba

albüm: Family


Yeaahhh (yeaahh)
Ahh Yeaa yeaaah... Hummm
Everyday you dey tok
I want to lock your mouth
You no di work, you just di talk
You just di talk
Every day you dey talk eh
You dey you di talk
You no di work, you just di talk eh my men
Every day and night
Through the stormy nights
I will be by your side
Be by your side
Every day or night ooh
Through the stormy nights oo
I would be by your side
Would be by your side
You di do me mal à la tête
Mal à la tête
But you're my brother (ooh ooh)
You dey do me mal à la tête
Mal à la tête
But you're my sister
Family deh oh
Family deh oh
If I work, ma brother go work
If I tchop ma brother go tchop
If na anything I get
My brother go share with me
Famille is gold, famille is bone
Famille is love, famille no know shame
Famille na one name
Famille na love
Famille na know
Anyman wey waka backside
Me go di find am oh
Famille is gold
Famille is love
Famille is everything, everything
Famille no shame
Famille no know craze man
Famille na love, Famille na name
Famille na wonders, oh no no
Every day or night
Through the darkest nights
I will be by your side (I'll be by your side)
Every day or night
Through the darkest days
I will be by your side
You di do me mal à la tête
Mal à la tête
But you're my brother
Sista dey do me mal à la tête
Mal à la tête
But she's my sister
Mal à la tête, mal à la tête
But na my family
Family

Поcмотреть все песни артиста

Sanatçının diğer albümleri

Benzer Sanatçılar