I thank God, my friends, my family, my fans and to my foes to yh This love This love wey you dey show me Dey do me like say dem don sabi me Some say I dey do music like a professional Say I dey tension their papa Amo ko n se jo mi na Say I dey shine like star wey I be Say no to bad energy This kain lifestyle make them wanna be like me but koledabi No be me no be me Abi who I wan talk say be When I no talk say me I too sabi So we thank the lord Stack the money up Put it in the money bag o We dey waka no bullet proof And we no need no bodyguard o Say obrigado obrigado obriga obrigado Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o So we thank the lord Stack the money up Put it in the money bag o We dey waka no bullet proof And we no need no bodyguard o Say obrigado obrigado obriga obrigado Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o My last conversation with baba Make him save me from sapa All of them boys like kpoli sapa yi tife sapamilori So him let me know say my boy I dey on top your matter ma foya Ara si por to mada Say I dey shine like star wey I be Say no to bad energy This kain lifestyle make them wanna be like me but koledabi No be me, no be me Ahbi who I wan talk say I be When I no talk say me I too sabi So we thank the lord Stack the money up Put it in the money bag o We dey waka no bullet proof And we no need no bodyguard o Say obrigado obrigado obriga obrigado Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o So we thank the lord Stack the money up Put it in the money bag o We dey waka no bullet proof And we no need no bodyguard o Say obrigado obrigado obriga obrigado Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o