Eyyy ee, ahhh BoyCoded Turn it up for the boy o Oh oh oh nana Man wan enjoy put head on bobby Shey you know me I want some money Tell person to tell somebody That we coming with full energy o Yeh! Awon temi wole Japata ko Kere Je ke hennessy wole Pray to God for pay day Mamami wa ni le Want to give her some milli No matter how e be Say ama Dele Oga no pressure me No pressure me Cause you wasn't there when I need some body I need some money Brother no bother me I no all my mama pikin so no brother me (ahh ah) Mad strain wey dey burst brain Gat me in my feelings O sure Ema josi Na why e be Lowkey I've never stopped so I will never stop Tho I fit tire make I just press pause Once I recover Omo na full force Shey you know to get money na by force Man wan enjoy put head on bobby Shey you know me I want some money Tell person to tell somebody That we coming with full energy o Yeh! Awon temi wole Japa ta ko kere Je k'Hennessy wole Pray to God for pay day Mamami wa ni le Want to give her some milli No matter how e be Say ama Dele Oga no pressure me No pressure me Cause u wasn't there wen I need some body I need some money Brother no bother me I no all my mama pikin so no brother me BadG entertainment